Chào các bạn! Vì nhiều lý do từ nay Truyen2U chính thức đổi tên là Truyen247.Pro. Mong các bạn tiếp tục ủng hộ truy cập tên miền mới này nhé! Mãi yêu... ♥

UNkNOWN

1. Never give up in life because sanitizer and face mask no believe say dey go blow one day.

2. You will never feel low if you don't feel high. If you think I'm joking, oya put tomtom inside coke.

3. If your looking for a serious dare, go and slap army man.

4. In naija abeg wetin be the difference between thief and police.

5. You dance finish for party you com pour mama Nkechi pot of stew.

6. Mothers' are doctors without certificate.

7. Say the truth and shame the devil











Have you shouted who has two pen in class before.

8. You can never cheat an Igbo man.

9. In foreign countries people that wear glasses are nerds then in naija wear glasses you don turn fresh guy.

10. All those boys shouting Marlians
Hope una dey read o
Cause e be like say Naira Marley no tell una him be PHd holder.

Bạn đang đọc truyện trên: Truyen247.Pro