Una Welcome oooo
Thank you all for checking out my rants book.
Who I dey speak english for sef 😂.
I go use pigin english rant my own, if you fit tolerate am stay if you no fit you be fake Nigerian abi african sef.
Foreigners that don't know how to speak or even understand pigin can also join me. I go teach Una.
This book is mainly for me to rant about random issues that either annoy me or gives me joy.
It's also a magazine for teenagers. I interview various teens both boys and girls about various issues and rant about it.
Like: Friends,Guys,relationships, secondary school mentality 😂 Police,Nepa (My enemies), barrack life, buhari 😂 (Omo i hate the guy but nah my fellow Hausa person, so I dey endure).
If you ready for me,wear seat belt before you go follow window when the speed increase.
Our first topic will be:
🇳🇬What Nigerian guys do that annoys girls ( watin naija boys dey do way they vex girls )
🇳🇬Major turn off for girls
🇳🇬What girls like in guys.
No go anywhere ooo.....I gat you guys.
Dedicated to my one and only warey friend Teefabulous
Bạn đang đọc truyện trên: Truyen247.Pro