#61
The Naija dictionary
Nigerians and how they change things ehn, see this
What's wrong with him: Wetin dey do am.
What's the time: Wetin time dey talk.
Are you hungry: Hunger dey catch you.
I'm ok: I dey alright.
Will you eat: You go chop
Have you seen my new car: You don see my ride.
Kilode my people, take it slow na
Bạn đang đọc truyện trên: Truyen247.Pro