#23
Professions in Naija and how they think.
Doctors: wish more people will catch Lassa.
Lawyers: Make people dey steal
Teachers( especially lesson teachers) : All children make dem stupid.
Coffin sellers: make people dey die.
Sweepers: Make chicken dey shit for your compound.
Foga (People that pump tires) Make your tire dey less.
In fact the list is endless but the only professionals that will pray for you in Naija na arm robber. (armed robbery) so make una hug the closest thief oh.
Bạn đang đọc truyện trên: Truyen247.Pro